Bill Gates Speaks In Pidgin To BBC On Nigeria


World richest man, Bill Gates, don talk say Nigeria na one of di main places where im don dey put eye since. 




Mr Gates tell dis one to BBC News Pidgin.


Im talk say Nigeria dey very "important" for di world and for di kain work wey im Foundation dey do because of di country population.


After im give away 64 million shares for im company Microsoft, Bill Gates remain as di world richest person. He talk on top different matter wey concern Nigeria.


Im talk about how im organisation, Gates Foundation, dey help try reduce number of mama and pickin dem wey dey die for di country.


Mr Gates no dey work alone; e talk say im dey work with government dem and NGOs plus people, including Africa's richest man wey be Aliko Dangote.


From BBC.com

Comments

Popular posts from this blog

18-year-old Russian student kicked out of college after viral video of her having sex at a club in front of everyone hits the internet

Photos: SARS kill six kidnappers in Cross River State, rescue female victim